Home » Story Teller » Akpan's Diary » Akpan’s Diary [Episode 5]

Akpan’s Diary [Episode 5]

Akpan's Diary

Madam went for a special 3-day prayer meeting, and I have been in this house with Amara and Oga.
Surprisingly, Oga has been coming back early every day.

E be like Film.

When Madam is around, Oga does not come home till 10pm.
Sometimes I wonder why Madam is still with Oga. Maybe it’s because of the money Oga gives Madam.
They no dey behave like husband and wife, at all at all.

This evening, I went out to wash Oga’s car.
As car wax finish, I say make I go inside house go ask Oga for another one.

As I open back door, I come dey hear some kain sound wey be like where man and woman dey do dat tin. I begin check am for my mind, but e no possible because na only Amara and Oga dey for inside house. I no think say Amara and Oga fit do anything.

I begin climb step jeje, but the sound come dey increase.
Abasi!

If it be say dem dey do o!

As I reach Oga room, I chook eye for the keyhole, come see as Oga take pr*ck dey confuse Amara. Amara just dey shake like leaf wey rain dey beat.

Choi! My pr*ck don already stand like Nigerian flag, just dey salute anyhow for inside boxers. See Amara wey I dey time, Oga don first me enter the place.

The thing pain me o, I come talk say make I scatter their enjoyment. I carry hand knock for Oga door.

Gbam! Gbam! Gbam!

Oga just comot prick sharp sharp, begin find cloth. Amara take wrapper cover herself, run enter bathroom. From door, I come use my better voice take tell Oga:

‘Oga, I need car wax. The other one has finished’

Today na today. I no go comot here until Oga come out.
No be me again?
Akpan like me!

Read Previous Episode



SFI Africa



NaijaVibe HoT DOWNLOAD
πŸ‘‡
NaijaVibe


NaijaVibe at 10 MixTape


TareeQ – Medicine


3 comments

  1. More

  2. Abeg where the next episode.

  3. Abdulrazaq nimat orahachi

    Wow next plc….

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

*